Cunnie Rabbit, Mr. Spider and the Other Beef

by Florence M. Cronise and Henry W. Ward (page 26 of 33)

"Dat make he (it is) no good fo' t'ink fo' do bad to yo' cumpin (companion) w'en he innocent."

Dogbah had been restless throughout these stories. They pointed too definite a moral to suit him, and he suspected they had a personal application to some of his own failings.

To change the drift of thought to something more remote, he offered to tell a story he had heard a short time before, while in a distant village.

AN OLD MAN TURNS ELEPHANT.

"Some people deh far up, up Mende country. Dey bin ole too much, dey sick, en all de odder people done tire fo' mine um; dey say dey trouble too much. Now because dis yeah ole pusson no able any mo' fo' do not'ing, dem cumpin (companions) bin kare um nah (into) bush; dey bin brush one place, dey bin buil' one leelee ho'se 'pon top um. But not too good ho'se dey bin buil', dey jus' buil' bamboo roof fo' cover dis yeah ole pusson. Dey bin take four mottah,[58] dey put de ole pusson heen one han' inside one mottah, de odder han' inside odder mottah; one foot dey put inside de mottah wey make t'ree, en de odder foot inside de las' mottah. De mottah-pencil (pestle) dey bin put to heen mout' fo' turn elephan' long, long mout'. Dey take two fannah, dey tie um 'pon he yase (ears). Well, so dey bin lef um; dey go 'way, aftah dey done buil' de ho'se.

[58] The mortar and pestle are used in all homes for beating rice. The fanners are flat woven trays, on which the rice, after it is pounded, is shaken to remove the chaff.

"Sometem ef pusson go agin fo' look, dey nebber see um. Well, he done turn elephan'. De foot nar de mottah."

"Nar (is) dat fo' true, true?" asked Konah eagerly, for the transformation appealed strongly to her imagination.

"Dem people say nar true," answered Dogbah, hedging. "Me daddy cousin sister-in-law husban' done see um."

"Man kin turn elephan'," asserted Mammy Yamah decisively. "One tem two girl go nah bush fo' broke wood. Dey hearee monkey wey duh sing one song. One girl hese'f sing de song, he turn elephan'. De odder girl scare, he (she) run go home; he tell dem people all. Dem people beg um sotay (till) he sing de song; he turn elephan'."

[See p. 256.] ]

Sobah listened to Mammy Yamah's excited testimony, and then with an air of condescension said: "I tell yo' one story."

THE MAN WHO COULD NOT KEEP SECRETS.

All were ready enough to listen, so the story proceeded:

"One huntin' man bin shoot de elephan' plenty, he bin kill um, but Elephan' kin turn anyt'ing, he kin turn pusson, beef, (animal) anyt'ing. So one day Elephan' he turn one fine girl, en he come to dis huntin' man yeah. W'en de man see dis fine girl, he drive heen wef, he say: 'Yo' mus' go nah kitchen, go cook.' He no wan' make heen wef hear w'en he en dis girl duh talk.

[See p. 258.] ]

"De girl come ax de man, say: 'How yo' kin manage fo' kill de Elephan'?'

"De man answer, say: 'Look dah gun, he en de bow en arrow wey bin nah co'ner. I take um; I load um, w'en I see de Elephan' I shoot um, ding!'

"Well, de ooman say: 'Ef yo' no get de Elephan'?'

"Den de man say: 'I kin turn to dry 'tick (dead tree), make de Elephan' no see me.'

"Den de girl say: 'But ef de Elephan' mas' (smash) de dry 'tick?'

"Den he tell um say, he kin turn bug-a-bug (ant) hill.

"Den de ooman say: 'Well, ef de Elephan' mas', mas' de bug-a-bug hill? Wey t'ing yo' go do nex'?'

"Well, de wef come nah co'ner, he duh listen w'en dis man tell all him secret. Jus' he wan' tell de girl de las' fing lef', den de wef holler 'pon um, say:

"'Yo'! Yo' tell all de word inside yo'?'

"So he no tell de las' t'ing.

"Den dis ooman go, he turn Elephan' agin.

"De nex' day de man grap (get up), he say he go hunt; he meet dis same ooman done turn Elephan', 'tan' up inside de bush. So he fire. He miss de Elephan', so he turn dry 'tick, lek how he kin do make Elephan' no see um. De Elephan' come mas' de dry 'tick, so he turn bug-a-bug hill. De Elephan' he mas' de bug-a-bug hill. Well, now de las' t'ing lef' wey de man no bin talk. He grap, he go fa' down inside wattah, he turn dat t'ing wey turn fas', fas' 'pon top de wattah. He loss f'om Elephan', but he bin broke, broke all he bone w'en de Elephan' mas' um. F'om dah tem he no come home fo' two day, so heen people go fine um, dey tote (carry) um, bring um nah town. F'om dah tem he no able go huntin' tay (till) he die.

"So ef ooman come to yo', no tell um all de word wey yo' get inside yo' heart; sometem now debble go turn ooman, sometem now Elephan' turn ooman, sometem now snake; yo' no know.

"En no man no fo' do bad to heen wef, because widout heen wef, he bin tell de las' t'ing wey fo' do, make Elephan' no kill um."

"Well," said Sobah, after finishing his story, and noticing that the showers had entirely ceased, "sun duh shine," and with that he arose and walked away with the air of one who knows that he has acquitted himself with credit in the eyes of his fellowmen.

CHAPTER X

KONAH TURNS STORY-TELLER

The next time there was story-telling in Konah's presence, she unwittingly became the chief actor. It came about in this wise. A pack of children, tired of romping, had collected under the projecting roof at the front of Konah's house. Sprawled around in all possible places, and in all conceivable attitudes, they gave their imagination loose reins, and seemed to be trying to outdo one another in the extravagance of their fancies. It was the hour of deep twilight, and the air seemed to palpitate with an invisible life. Mystery and magic seemed but harmonies of the hour.

"Ah, hey!" said Konah excitedly, her eyes dancing and her face glowing with animation, "I get one fine story."

"Pull um!" came in hearty chorus from all around. This is what she told.

THE DEVIL'S MAGIC EGGS.

"Dis story 'bout two mate (two wives of one husband). De one he die, he lef he pickin to he mate. Dis ooman no lek um, he hate um, he cruel to um. De pickin get wattah, he beat ress (rice), he broke wood, he do eberyt'ing, but w'en he done do all dis, de ooman bin flog um. He yown pickin he no wuk, he no duh do not'ing. So dey do tay (till) de two pickin sick wid yaws. Now de ooman sorry fo' he yown pickin, he no scrub um good; de odder pickin he scrub good, he scrub um wid hatred, but he make de yaws done quick. Now he tire fo' mine dis pickin, he wan' make de debble yeat um.

"One day w'en de pickin go nah de kitchen, he mistake, he t'row 'way (dropped) de ress-'tick nah groun'. So de ooman slap um, he curse, curse um all. De pickin beg, he beg, he say: 'Oh, Mammy, no do me so.'

"De ooman answer: 'No call me mammy, me not to yo' mammy, yo' mammy done die wid witch. I no bin sen' um fo' make he go witch, make he mus' die.' So dis wicked ooman duh curse de pickin. Den he tell um, say, he mus' go was' dis 'tick nah de debble heen place, far place. Man mus' take one day fo' reach deh (there) en come back, en leelee pickin no able fo' walker quick lek man. So dis girl he get up, he start, he take de ress-'tick fo' go was' um to dah place wey dah debble bin. W'en de pickin walker 'pon de road, he meet den hoe handle wey bin tie up in bundle; dey get sense fo' talk, dey know one odder. De pickin meet dem handle, dey duh walker, dey ax um: 'Yo'! pickin, which way yo' duh go?'

"He tell um all, say: 'Now me mammy sen' me fo' was' dah ress-'tick.'

"W'en he go agin, he meet one man wey jus' get one grain (single) yi. He ax um, he say: 'Tittie (sissy), which way yo' duh go?'

"De pickin say: 'Me mammy sen' me fo' was' dis ress-'tick.'

"De man show um which way fo' pass. He go tay (till) he reach to de big debble him place. De debble he get so many yi. He get broad head, middle he get bald head. So de debble call um, he say: 'Tittie heah, come feel me louse.'[59]

[59] A common sight among the natives is a little child busily engaged in picking the lice from the woolly head of some older person. Sometimes the child's place is taken by the pet monkey. If the monkey fails to find the object of his search, he loses his temper, and expresses his feelings in strong language, and in boxing the person's head.

[See p. 265.] ]

"So de pickin come feel, feel de debble heen louse. De debble get so many yi dat ef de pickin do anyt'ing at all fo' play trick, he kin see, but de pickin no do anyt'ing bad; so de debble take de ress-'tick, he was' um clean, he wrap um wid one silk hankercher, he gie um. Now he tell um say:

"'Go back nah co'ner, take four egg.'

"He duh try dis girl fo' see if he hones'. Plenty big egg bin deh, but de pickin jus' take four; now small, small one he take, he no take de big one. So de debble tell um say:

"'W'en yo' go leelee far yo' mus' bus' one egg, w'en yo' go agin yo' bus' de odder, tay (till) yo' bus' de t'ree, but de las' one yo' bus' um de place wey yo' wan' buil' ho'se.'

"So w'en dis girl go leelee far, he bus' one egg. Now plenty servant en hammock come out fo' kare um go, en plenty box full of clot' en any kind of bead.

"W'en he go agin he bus' de odder one, wey make two; he see officer en sodjer all come out fo' guard um. W'en he go agin he bus' de one wey make t'ree, en behole gold, silver en diamond, en all dem good, good stone, en servant fo' tote (carry) dem. Now de las' egg lef'. W'en he go to one part town wey he wan' fo' buil' ho'se, he bus' de las' egg. Plenty big ho'se come out; fine buildin' en big wall 'roun' dem, en goat, en cow. He go inside, he en he sodjer en he servant all. Dem drum en different, different music all duh play fo' um now."

About this book

Cart